Dinlemek / İzlemek İçin Dokunun
Ayra Starr - Rush (Official Music Video)
Rush
Rock - Progressive Rock Ve Psychedelic
26 Eylül 2022
Sanatçıya Dön
Follow Ayra Starr
LYRICS
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If them dey run them no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
Me no getty time for the hate and the bad energy
Gat mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no won hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem won dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well
E be much
Yorum yapmak için giriş yapın.
Henüz yorum yapılmamış. İlk yorumu sen yaz!
Çalma Listesi (Sıradaki Parçalar)
Ayra Starr - Commas (Lyric Video)
1 Şubat 2024
Filet-O-Gator @ChefRush @GugaFoods
10 Haziran 2023
Chili Crab Pizza @ChefRush
18 Nisan 2023
Omah Lay - soso (Official Music Video)
29 Kasım 2022
Ayra Starr - Rush (Official Music Video)
26 Eylül 2022
Russ - What They Want (Official Video)
3 Mayıs 2016
Zara Larsson - Lush Life (Official Video)
1 Temmuz 2015
David Archuleta - Crush (Official Video)
3 Ekim 2009
Paramore: crushcrushcrush [OFFICIAL VIDEO]
12 Ekim 2007
Müzik Kategorisi Canlı Sohbet Kök Kategori Ortak Oda
Tüm müzik kategorileri için merkezi canlı sohbet ve ses odası 24 Saatlik Geçmiş
Bağlanıyor...
0 Çevrimiçi
Sesli Sohbet
Kimse yok.
Çevrimiçi ()
Mesajlar yükleniyor...