Ayra Starr - Rush (Official Music Video)
Dinlemek / İzlemek İçin Dokunun
- / 5 0 kişi puan verdi
Puan ver:

Ayra Starr - Rush (Official Music Video)

Rush
Rock - Progressive Rock Ve Psychedelic
26 Eylül 2022 Sanatçıya Dön
YouTube
Follow Ayra Starr LYRICS Sabi girl no dey too like talk Animals dey in human form Padi man nobody like work But you must hustle if you wan chop E no finish, dem wan fight us If them dey run them no fit catch up I no dey form say I too righteous No come dey form say you too like us Me no getty time for the hate and the bad energy Gat mi mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind no won hear what they want telly me Kudi na my fantasy Dem won dey check if my tap e no rush But e dey rush E dey rush well well E be much Na God dey make my tap e dey rush The kind money we touch E dey rush E dey rush well well E be much
Yorum yapmak için giriş yapın.
Henüz yorum yapılmamış. İlk yorumu sen yaz!
Müzik Kategorisi Canlı Sohbet Kök Kategori Ortak Oda
Tüm müzik kategorileri için merkezi canlı sohbet ve ses odası 24 Saatlik Geçmiş
Bağlanıyor... 0 Çevrimiçi
Sesli Sohbet
Kimse yok.
Çevrimiçi (0)
Mesajlar yükleniyor...